watermark logo

Up next


Peruzzi - Hypertension (Official Video)

4 Streams
Hotney
5
Published on 11/30/23 / In Afrobeats / R&B

Official video for "Hypertension" by Peruzzi.

Stream "Hypertension" on all stores: https://ONErpm.lnk.to/Hypertension-TIN

Video Directed by Olu The Wave.

Follow Peruzzi
https://instagram.com/peruzzi_vibes
https://twitter.com/peruzzi

LYRICS
Ikebe wey you carry for section
Don cause hypertension

I see the signboard (signboard)
Wey say warning (warning)
Cause your body dangerous
But me I no dey hear word (hear word)
I dey here till morning (morning)
And that’s on period

If na style (You get style)
If na moves (You gat moves for days)
Sotey-sotey-sotey
Other guys dem hoping boya
You get something for them
Nothing, nothing for them

This thing wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye

This thing wey you carry for section
E don cause hypertension
Hypertension tension
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension

Mami what you working with?
Oh baby show me working
Show me working
Show me working
Hey!

See person figure
Man dem wan figure your body
Or make I take better picture
My people gats see this your body (this your body)

If na style (You get style)
If na moves (You gat moves for days)
Sotey-sotey-sotey
Other guys dem hoping boya
You get something for them
Nothing, nothing for them

This thing wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension
Oh ye ye ye
Ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Hypertension tension
Ikebe wey you carry for section
Don cause hypertension

Ouuu ouuu
Ouuu ouuu
Ouuu ouuu

#Peruzzi #hypertension

Show more
0 Comments sort Sort By

Up next